Sabitlenmiş Tweet
complicated
440 posts

complicated
@complicate48645
LIVERPOOL YNWA,MUSIC LOVER COS IT MY THERAPY,REAL LIFE MUSIC TO BE PRECISED FASHION DESIGNER
Katılım Mayıs 2025
126 Takip Edilen77 Takipçiler

@Shabzypvt I sha see say I no dey see this guy post again why Elon just dey suspend everybody account bai account wey him just dey build pls Elon musk don suspend my account I beg of u pls and this guy dey engage me gan oo

English

@badgirl_april Na that fake wey this guy talk pain me pass cos what do u mean by a fake guy him offend u b4
English

Guess the "fake" is now bigger than the original 🤧😂


HYPETRIBE@hypetribeng
“There’s a Fake guy in Africa using the Buju name, dissed him on tv, shut him down, he changed his name. I told him there’s only 1 Buju Banton” 🚨Fat Joe speaks with Buju Banton, calling out Buju BNXN & how they had to step in to make him change his name.
English

@AjMachalaa Omo lock everywhere u wan come wyn me for my shop keh?
English

@AjMachalaa See how their three be birds of same feather.
Three musketeers .
English

@topetyez_ Ajeh reggae or anything bnxn good normally pas all this things wetin vex me na that fake wey him talk
English

@AjMachalaa As una dey like my comment abeg make una dey press follow abeg I fb asap
English
complicated retweetledi

@Ajayi_nooni See how dammy just focus dey tweet Kon still dey hear music with him headset nothing really concern am,na tiwa savage him dey find 🤣🤣
English

@CarinaKJacob He look like the cartoon Salah with his big nose
English

U wan come wyn me for my shop keh? Lock entrance lock everywhere
Arthur🇳🇬🇬🇧🇸🇳@AjMachalaa
If the big 3 had a supermarket. Dikeh don off me why Burna own Dey always Dey different?😂
English















