satani ₂₃₁
1.2K posts

satani ₂₃₁
@cormoxafa
there’s nothing to see here
Global Katılım Ağustos 2020
22 Takip Edilen109 Takipçiler

If to say I open my body this video for get plenty likes
This Twitter eehn😒
Oluwadabira 👸@Teeblizz_
A lovely Saturday with a touch of me 😍🥰
English

@zhus_jdo i don see why you no gree for me. na because of that @satizzlestmg guy. una be guys
English

You think say I be your faves, god punish your fada
✞@_tyt1_
@zhus_jdo Planned giveaway 😹😹😹 some people go still believe 😹😹
English

@BallWizardry funny part be say if men start to dey post this exact tweet, na women e go dey vex 🤣
English

40 today. No wife, no stress, no one asking “what’s for breakfast ?”… honestly I am winning.
A survivor. 🙂↔️🩷


𝑫𝒂𝒅𝒅𝒚’𝒔 𝑮𝒊𝒓𝒍°❀⋆.ೃ࿔*:・@ASA__ODOGWU
32 today. No husband, no stress, no one asking “what’s for dinner?”… honestly I am winning. Still wishing myself Happy International Women’s Day. ❤️
English

Make somebody just marry this aunty now abeg… this advert don too much 😭
AMARA@Amy_beke
How old do you think I am ?
English

.@zhus_jdo abeg just ask for my aza if you don wake. i wan craze 💔
English

You no follow keh?
Not all women but always a woman.




𝑫𝒂𝒅𝒅𝒚’𝒔 𝑮𝒊𝒓𝒍°❀⋆.ೃ࿔*:・@ASA__ODOGWU
“We”????
English









