
This Warri Federal Constituency matter dey strong ooooo. 2: since 1999 dem dey fight this battle. 3: The case was decided by the Supreme Court since 2022. Wahala no stop. 4: INEC supposed to delineate wards to ensure fair representation among the Ijaw, Urhobo and Itsekiri in Warri North, South and Warri Southwest LGAs. 5; Dem dey buy TV Air time live to fight the battle all factions. Wetin dey this constituency sha?





