Y.G.E

324 posts

Y.G.E banner
Y.G.E

Y.G.E

@darkxpattern

professional overthinker/World okayest person 🫵🫤🤏 funny quotes, reality quotes and Jokes 😂 DM is free 📩

HomesweetHome Katılım Mart 2026
712 Takip Edilen583 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
Y.G.E
Y.G.E@darkxpattern·
Which app una dey chat with lonely foreigners? Abeg🙏😫
English
0
2
7
101
Y.G.E retweetledi
yungemann
yungemann@emann135834·
I like my boring life it saves me from a lot...
yungemann tweet media
English
0
1
3
16
Y.G.E retweetledi
yungemann
yungemann@emann135834·
The most unseen privilege in life: a supportive family
yungemann tweet media
English
0
1
2
11
Y.G.E
Y.G.E@darkxpattern·
All of una don comot una mama for suffer, see as road dry no akara to buy I'm happy for you all sha🌚
English
0
1
3
22
Y.G.E
Y.G.E@darkxpattern·
As you dey complain remember say e fit still worse pass like this, life no really send you 😎
English
0
0
2
23
Onyekachi🫂
Onyekachi🫂@KachiFranki·
Me making sure no soul sees me while going outside the crib to drop my juju pot at 3AM 😭
GIF
English
8
4
21
170
Y.G.E retweetledi
yungemann
yungemann@emann135834·
I do not regret a single class I missed in uni.
yungemann tweet media
English
1
0
9
240
Y.G.E retweetledi
yungemann
yungemann@emann135834·
Sitting alone with your thoughts for a few minutes won't hurt you...
yungemann tweet media
English
1
2
3
43
Y.G.E
Y.G.E@darkxpattern·
All my talking stage just dey block me.... Be like say I be bad person true true 😫
English
0
0
3
41
Y.G.E
Y.G.E@darkxpattern·
Try, try & try again until you win
English
0
0
2
28
ᴅʀᴇʏ
ᴅʀᴇʏ@dreysznn·
Una don sleep kę rich man pikin no know Wetin God do am 😐… mutuals ?🥂 😊
ᴅʀᴇʏ tweet media
English
4
4
15
102
Made 4d Prince
Made 4d Prince@Esther4prince·
Pretty in pink How do I look?
Made 4d Prince tweet media
English
29
6
109
1.2K
Balodin🔥🐰
Balodin🔥🐰@Balodin287·
Remember, God never fails❤️
English
3
2
7
101
Balodin🔥🐰
Balodin🔥🐰@Balodin287·
Me getting cute just to sit and take 200 pics I'll never post🥰
Balodin🔥🐰 tweet media
English
4
2
11
147
Onyekachi🫂
Onyekachi🫂@KachiFranki·
This vigilante work wey I join really sweet. I don flog like 12 people wey dey relationship😅
English
11
14
29
288
Fee Saah
Fee Saah@fee_saah·
Just me and my big parfait bowl against the world
English
1
1
4
66
Y.G.E
Y.G.E@darkxpattern·
If I show you my account balance, you go know say all this respect wey you dey give me, I no deserve am.😹
English
1
0
3
55
🦋Sara
🦋Sara@SaraMtshabi·
Good Morning 🌞 Everyone ❤️
English
32
10
47
411
Eldaah Piloot
Eldaah Piloot@EPiloot·
Good morning dear mutuals, and have a wonderful day ahead.
English
5
4
13
90