Dexty
4.6K posts


@PulseNigeria247 Is that not lonely at the top at number one?that was the biggest song nau😂😂
English

KCee: “Ojapiano” didn’t get to #1 on the Apple Music Chart because someone people had paid for the chart. I didn’t pay for streams.
🎥: YT/okayafrica
English
Dexty retweetledi
Dexty retweetledi
Dexty retweetledi

See as body dey sweet you for small clout wey I give you today😂
The Clout sweet you sotey you begin repost trolls cuz you need the visibility so bad
Only you go talk say you no dey pay for pr, only you go still brag say you dey pay for pr.
INDUSTRY CHAMELEON.
INDUSTRY MACHINE ⚙️@Odumodublvck_
NA YOU DON DEY CRY SINCE O. I DON MAKE YOU TWEET OASS YOUR RATE CARD FOR EMPLOYEE YOU. OKPONU. 😂😭
English

This guy come dey resemble tortoise 😂
HYPETRIBE@hypetribeng
🚨Davido in new campaign for Ray Ban Meta 👓
English

The hashtag alone be like comedy
BIG 9@Innocent_Zikky
Omo him fans never finish to defend Burna…. A very useless fanbase!
English

@sonders_808s When wizkid perform for smaller stage at Glastonbury una dey claim say he headline 😂
English
Dexty retweetledi
Dexty retweetledi












