dolapo🌴❤️
77 posts


@tioluwanimi_0 @kidnamedjerry Eyyy me wey just start😭😭
No ooh
Ekon na trillionaire abeg 😭💔
English

@kidnamedjerry Make Elon just declare bankruptcy make everyone rest.
English

@ALVIN_I9 @scottyolorin Who no get 6 figures for aza dey sleep?,
English


Since dey monetize this one e no gree Mae person breath 🤧😒
AURA 🗿💨@chimdindu25
Congratulations to me guys Finally monetized 💪✌️✅🎉🔥 I thank my mutual for making it possible
English

@Ghostvariables @chideraatueyi My bro FB
We be mutuals for my other account before them shadow ban am💔
English

@chideraatueyi Me sef tire ooo belle come get him own mind
English

@Ghostvariables @OwoSZN My bro FB
We be mutuals for my old acc before them shadow ban am
English







