This is Ghanaians swallow
Nothing like egusi; okro, Ogbolor or Vegetable soup, I love Ghana 🇬🇭 but this idea of eating swallow with just fish and pepper 🌶 I nor sabi am
Non Ghanaians Eat Or Pass..🤮🤢No Shades please
@NamazziNaymah@B1GSTEPPER001@dstrkt24_kla All dis Uganda with English dey play na so one way I dy play iMessage game with dey say mah speak English dey lie say dem nor dey speak broken language dat side I look her laugh once