duke millz
197 posts


@dammiedammie35 Nigerians and making the wrong people famous 🤦🏽♂️ I hope it’s not too late before y’all realising you’ve been creating a monster smh 🤦🏽♂️ slave mentality
English

@Odumodublvck_ You’re more delusional than a dementia patient if you think Assnal and Man United are on the same level 😂😂😂 Ekpaaa
English

MAN U FANS AND HYPOCRISY.
I GO USE TODAY FACE UNA
NA WHY UNA DEY LOSE WELL WELL
SMALL WIN UNA DON PROUD DEY FORGET UNA SEF 😂
𝙇𝙞𝙖𝙢@OfficialVizeh
First time I’ve watched a full Man Utd game for a long time and bro Does Bruno Fernandes ever stop complaining to the ref fuckin hell
English

@Odumodublvck_ Arsenal fans and brain can never they in the same sentence 😂 Cho Cho Cho and your team never win league for over 20 years 🤣🤣🤣
English

@Odumodublvck_ You mumu but I nor know say he reach this level 🙆🏽♂️ You don dey yarn comot line this boy

English

duke millz retweetledi

See who want bag J Cole 😂😂😂
Women get mad audacity sha
Simi@SympLySimi
As long as my heart is pumping Just believe say joy is coming💨💨
English

@Odumodublvck_ Na small pikin sense still Dey worry you. Don’t let your new found fame fool you boy
English

NO BE YOU OR ANYBODY GO TELL ME HOW I GO REPLY MY BRO
YOU GET THE POINT
ITS MY CHOICE TO SPEAK ON WHATEVER I WANT TO SPEAK ON EXTENSIVELY
AT THE END OF THE DAY YOU GET MY POINT MY BROTHER.
I NO DEY SUPPORT AM
BUT I NO GO TALK WETIN YOU OR ANYBODY WANT MAKE I TALK
NA WETIN I WAN TALK I GO TALK.
YOM🗣️@ThaBoyYom
Come on OD.. Me and you know better than this naw Leaving the whole P at ‘It’s not a good thing’ isn’t it at all And people weren’t particularly ‘enthusiastic’ about it being False.. It was more about questioning the authenticity of the story.. If anything, it’s even the ones hoping she was indeed r@ped just so they could score cheap points that are the greater problem
English

@Odumodublvck_ Na Mumu Dey worry you. You think say other women go like you because of this tweet, keep the same energy when someone accuses your brother or friend of rape. Mumu boy wey small fame Dey enter your head
English

@ranzafc Sore loser 🤣😂 this attitude is why Assnal will never win anything meaningful in your lifetime 😂
English

Amad Diallo moved from Ivory Coast to Italy as a child (around 2014-2015) using falsified documents for family reunification, posing Hamed Mamadou Traoré as his father. He was fined €48,000 in 2021 for this. He legally changed his name from Amad Diallo Traoré to Amad Diallo in Sept 2020, dropping Traoré to distance from the scandal.
English

@Teeniiola It’s always the ones who NOBODY, I mean absolutely NOBODY wants 😂😂😂
English











