
Sureplug
924 posts







Your papa dey sell rat poison and umu akpakara just to survive. 😭😭😭😭😭 Your mama dey sell oka na ube for front of filling station. 😭😭😭😭😭 Your elder brother dey hustle for mgbuka, na squat him dey squat with some niggas for shanty. 😭😭😭😭😭 Una second son for una family na oji ice eme Ogo, eze mkpuru mmiri worldwide. Him no dey use am play 😂😂😂😂😂 Una third son, na for bet9ja office him room dey. 😭😭😭😭 Your elder sister na Francisco toto. Na everyday she dey deliver toto to men just to survive. She don even born two for house sef. 😭😭😭😭😭 Una last born, that one don kuku leave una for je biri with cultist wey dey use her face do training every morning for him fight with him opps 😂😂😂😂😂 House for village, una no get. Ordinary gallon of fuel nkiti, e no even dey Una house cos once your papa see am, him don collect 100 naira.😂😂😂😂😂😂 No single metal material even dey una compound cos your papa and Tony stark na tinubu and corruption, them dey in love. But me I be broke boy, cos I no get car!! 😂😂😂😂😂😂😂 Ije uwa mu oo!!!!😭😭😭😭😭😭






"For me, I would say IGCSE Mathematics is easier than WAEC Mathematics." — Tolulope Israel Adekimi. Following his triumph as the world's top performer in Cambridge IGCSE Mathematics, the Year 12 student outlines how decoding real-world scenarios makes the international paper more approachable than its domestic counterpart (WAEC). #CTVTweets














