Emmanuel Edwin
1.1K posts

Emmanuel Edwin
@emmaedwin99
Email Copywriter 📩 | Web3 Enthusiast |Football⚽
Katılım Temmuz 2024
583 Takip Edilen344 Takipçiler

@Iamfide Simple please guide or teach me, baba de pour him aggression on you 😂.
English

Omo you never ready.
Worse way to ask for help.
Mtchew.
Badd guyy@theflowboy77
@Iamfide Na only winning time una sabi show, I don apply for contract on goodnovel since 1 week now no respond I don publish 18 chapters with 31.1k words count na still unsigned I Dey make una teach us how the platform wey una dey use una no go do that one my poverty no go plenty
English

June dashboard🥳
Literally made closely $4k
Writing pays o🤌🏿

Fidelis Afure@Iamfide
Day 17…. I’ve literally made $2k Omoh don’t joke with fiction writing o🤌🏿 lol all you need is just a banner promotion. A single banner promotion can skyrocket your income. Writing pays😌
English

@Sironyeka @39billion Oga game wey go cut go cut. Just edit am simple.
English

@39billion Tips on how to win edits on 39billion games.
remove 15 games from top and stake it.
remove 10 games from the center and stake it.
remove 10 games from down stake it.
When you win you thank me later.
English

39 family make una thank @kvng_capable he don give me 500k to share, follow am too he go still share another 500k for him side.
Drop acct for 10k if you don follow am.
English

@39billion wreck me, bankrupt me, finish me, spoil my life, take my joy away, i go play your games till i useless
English

@39billion A moving man surely meets his luck. I decided not to move today and see me 😔💀
English

@39billion Omo today wey I no play na him this kind thing de happen
English
Emmanuel Edwin retweetledi





















