$
1.7K posts


@zarrthemaker Omo as a producer…percussion matters a lot…o…asin me love percussion as a producer it matters lot.
English

@Osassofyn @zhus_jdo dey play Rema wey no send una until shalli came up on the big stage I love Rema & all Benin boys out there but mk the neega fight for him career fess before he carry another person matter for head unless he jus dey do music for fun which aint bad either
English

@enny_marv @zhus_jdo “Touch Beni boy you don touch full nation”
English

Because that niggah wanted to destroy our pride and joy with lies. It’s deeper than many of you think. Na pussy nigga fr
Kenzy 🍃@kenzybanks
@zhus_jdo Why you dey beef omahlay?
English

@Thabigstepper55 @Jayfits22 @Iam_smeezy cry is pretty far-fetched eje dont stay dumb like him I jus dey put ham for him place its all love my ski
English
$ retweetledi

@TheAjibolaGrey Solid album my bro first two tracks are stupid 🔥 same wit the rest
English

@Kush_Wurld6 As a music lover verily verily I say unto u.. youre very stupid for spewing all that trash
English

@deeznutz_wtf @Frankleen_jr u dey shame for another person hustle wey dem mk ham steady millions 😂 omo I pity u look mirror mk u shame for yourself instead
English

He does corny ass stuff all the time ,sometimes I dey shame for am
‘lean@Frankleen_jr
funny thing be say Omah lay fit no dey see watin he dey do as gimmick. 😂
English

@AAsoegwu_ @thormee_ @iOmolawyer omo I no jus like when people dey lie 😂 I go dey observe them as dem dey display their foolishness from now on
English

@enny_marv @thormee_ @iOmolawyer You dey defend keh? 😂😂We stop 2021. Defend keh. The music go talk ihn own
English

@wizkidpet @hypetribeng fess comot wiz from your avi cuz if e no dey drop good gbedu u no go stan ham & yes charts don determine good music we got clean ears over here.. una go still talk when the album start to dey pack numbers I dey here only genuine music can stand the test of time
English

@Thabigstepper55 @Jayfits22 @Iam_smeezy youre the dumb one my neega he's trying to hide under the guise of opinion while spewing thrash I don fess see him comment elsewhere before he Dey entitled to his opinion sha but he go still use mouth pack shit when the album rakes mad number stay safe eje!
English

@paulinado087 @HonitelHQ I swr Richie album wey I don dey spin since midnight wey e drop nah since I wake up dem don dey hate on this album something wey sweet die naso dem still hate on Asake back then o until album started doing numbers hypocrites ni gbogbo won!
English

@enny_marv @HonitelHQ My guy, you get time for all these niggas o
Since morning, I dey see you for every tweet😂
Me I just dey ignore their madness dey enjoy the album
English

I’m saying this from a place of concern: what happened to Omah Lay?
People used to wait all night for his releases. During the Boy Alone era, the morning after a release, the whole internet was flooded with screenshots and conversations about the album. Everyone was literally vibing.
Clarity of Mind, which was announced three years ago, dropped last night, and the whole internet feels like it’s just a normal Friday.
I said before that the mysterious gimmicks he was doing between 2024 and 2025 might have a ripple effect on his brand. I hope he and his team get back to work and actually promote this album. This is not looking good.
English

@Jayfits22 @Iam_smeezy "Baba think say he be Merlin" tell me u didnt say that from a place of hate & criticism but nah when person return the energy una dey always remember morals u dumb seh egbon try have a mind of your own dont be a sheep stay blessed!
English

@enny_marv @Iam_smeezy You can't give simple opinion or comment without abusive words
You've a long way to go
English

@Jayfits22 @Iam_smeezy stfu ode! naso u dey lick dat music exec ass una no dey ever get mind of una own all of una talk pass this during Boy Alone era.. una go still use mouth pack shit when COM starts doing numbers
English

@Iam_smeezy Bro went off for too long
He should have focused more on features for now and even the album should be more of features but baba think say him be MERLIN
English












