SMADA DAILY🏂
5.8K posts

SMADA DAILY🏂
@everythingsmada
Everything Smada, updates, news & more.
Lagos, Nigeria Katılım Aralık 2022
1 Takip Edilen864 Takipçiler
SMADA DAILY🏂 retweetledi
SMADA DAILY🏂 retweetledi

Smada eii 🔥🔥
@SuperSmada your performance for Lagos Fanti na vibe 😂🔥
Español
SMADA DAILY🏂 retweetledi
SMADA DAILY🏂 retweetledi

tough time to be a smada hater fr, see as everybody dey enjoy his new jam
SMADA🏂@SuperSmada
twitter ain’t real life.
English
SMADA DAILY🏂 retweetledi

it is my art. the melody came to me. i recorded and put it out myself.
una must chop am, whether you like it or not
ITALAWA JOR
SMADA🏂@SuperSmada
twitter ain’t real life.
English
SMADA DAILY🏂 retweetledi

first time i listened to this song e no sweet like this, smada don go renew him juju 🤔
SMADA🏂@SuperSmada
twitter ain’t real life.
English
SMADA DAILY🏂 retweetledi

I like as everybody Dey do like say dem no Dey chop smada, bant am online dey stream offline.😂❤️
SMADA🏂@SuperSmada
twitter ain’t real life.
English
SMADA DAILY🏂 retweetledi

Make we no lie,nah all of us dey jam this smada new song….
The gbedu dey enter body oo
SMADA🏂@SuperSmada
twitter ain’t real life.
English
SMADA DAILY🏂 retweetledi

i really pity people wey no like smada, so as this song sweet they no go gree dance to am? 😭
SMADA🏂@SuperSmada
twitter ain’t real life.
English
SMADA DAILY🏂 retweetledi

i just calm down watch this video, see as smada dey chill with slawn… na just for twitter una no like am walai 😂
SMADA🏂@SuperSmada
twitter ain’t real life.
English
SMADA DAILY🏂 retweetledi

@BigDowat na for Twitter we dey banter smada nau, offline me and my babe dey use am Knack sef
English
SMADA DAILY🏂 retweetledi

SMADA DAILY🏂 retweetledi

SMADA DAILY🏂 retweetledi

SMADA DAILY🏂 retweetledi
SMADA DAILY🏂 retweetledi





