Sabitlenmiş Tweet
URGLY NOT GRAMM✝️
2.6K posts

URGLY NOT GRAMM✝️
@felaa54
I only love and obsessed with single mothers💐❤️ 30BGKING👑🇧🇪
Katılım Ocak 2026
284 Takip Edilen304 Takipçiler

Una dey Craze for this App gan oo😳😳
URGLY NOT GRAMM✝️@felaa54
My brother was sent to prison 8 years ago for a crime he didn’t commit,he was accused of mhurder,The judge that handled this case paid deaf ears to his lawyer and sentenced him to 8 years in hard labor,he is finally out now,Glory be to Jesus for saving him all through🙏
English

@doll_lenses @peace_igho If no be say you be my mum namesake i for give you ur own portion
English

@felaa54 @peace_igho Smh....
All the curse wey you don dey curse where e don carry you reach.
English

@Paschaldey4you @alphadan001 When you never Dey get engagement you Dey fb. Now I go unfollow me back cuz ur post dey bang all good ❤️
English

@ToyosiEny Omo na my brother wey dem newly release o. Mutuals pls
English

@dafostar_lms @Yourboyanartist @GbolahanOlanyi0 If you like join am. He no go give you Anything from donation o
English

Nigerians, una dey see this oloriburuku somebody? Please kindly report this account since he no wan delete the post.
Na your papa dem go jail? What nonsense be this, for Christ’s sake? 😡😖
URGLY NOT GRAMM✝️@felaa54
My brother was sent to prison 8 years ago for a crime he didn’t commit,he was accused of mhurder,The judge that handled this case paid deaf ears to his lawyer and sentenced him to 8 years in hard labor,he is finally out now,Glory be to Jesus for saving him all through🙏
English

e be like @only1bangerlee no baff for 3 days see as the girl do face self and see as she hold my guy

English

See this ig wanna be influencer @adaobowo1 😂😂 I know you just to want belong that’s why you will say anything to please your masters. Don’t ever send me your link to engage again.
English

@peace_igho @Janefrances_Al You Dey call your papa GOAT Abi. No worry
English

@edibaby21 Ahhhh mena too do ooo
Because na fuel attendant no be filmlex
English


All the money you take sell fuel since last month you use am carry girls go out
Emmanuel 💫@only1bangerlee
Brunch in ikeja
English

@GbolahanOlanyi0 How e take be nonsense? My brother come back from prison make I no celebrate am?
English

@ChuksEricE If them wan use style beg for public funds na so dem Dey do
English

















