Sunday Felix
261 posts


@official_Gegeh I never eat turkey for more than 2 years now and no be joke🥹 life hard
English

@feli59633 Someone just said same thing. It means he is right....let me just be managing my 3 bars
English

@incarnate_13 We way don dey comment since yesterday the money never still reach us, person way just comment this morning and u send am money haaa
English

@MhiztaEco Bro sometime I go press shot my player go just dey look the ball 😪
English

@ultimate_kombo For the past 6 years way him don dey Arsenal you no talk am oo 😂 funny Kombo
English

ARSENAL FAN DROP AZA MAKE YOU SHARE 900k
IF YOU JAKPA WITH THE MONEY GOD GO PUNISH YOU
Victor Boniface@boniface_jrn
Make 1 arsenal fan drop acct for 1.5m Make you share
English

Omo as arsenal win league @Odumodublvck_ say he go drop 1m for boys ooo
Me go add 1.5
English

@boniface_jrn Abeg make e reach me, I never collect giveaway before for my life, make una help me break the record 🥹
English

Day 50 of looking for my Efootball mutuals
If this comes to your timeline let’s be mutuals
#efootball #イーフト


English




















