Lasgidi Confidential

4.5K posts

Lasgidi Confidential banner
Lasgidi Confidential

Lasgidi Confidential

@fhype_mojo

Retailer For All Kinds Of Gadget|| Swap Deals @ Good|| Brandnew & Uk Used|| Phones & Laptops etc.

Lagos, Nigeria Katılım Haziran 2020
282 Takip Edilen12 Takipçiler
Lasgidi Confidential
Lasgidi Confidential@fhype_mojo·
One you are being called “intentional man” just know say your life don Dey spoil
English
0
0
0
1
Lasgidi Confidential
Lasgidi Confidential@fhype_mojo·
The last time wey man utd & Chelsea win league vividly remember say I chop free pepper soup. Arsenal fans too stingy. They’ve been clapping for hours😅
English
0
0
0
0
Lasgidi Confidential
Lasgidi Confidential@fhype_mojo·
If na Chelsea or man utd win this league. I trust them extra round & free drinks go don dey fly. This lounge wey I dey na so so clap Arsenal fans dey clap. Shior #arsenal #gunners #arsenalfc
English
0
0
0
1
Lasgidi Confidential
Lasgidi Confidential@fhype_mojo·
Egbon so you sef dey reach that side? married men for lagos no fit see heaven. And if una see am na view once.
English
0
0
0
15
Lasgidi Confidential
Lasgidi Confidential@fhype_mojo·
Women wants to cheat back when their husbands cheats. Where they draw the line is you asking for DNA test on your kids. How dear you?
English
0
0
0
0