Sabitlenmiş Tweet
FlowerBoy
311 posts


@GuyMr10 @carterefe__ E no go better for Carter Efe….stupid fellow calling someone his boy…if nah u come be God nko
English

Carterefe angrily ended his livestream after paying Young Duu to come perform for Smart BM and Ade 😭
Young Duu refused, saying he doesn’t know them and asking, “Are they Davido and Chioma?” 😂
Carterefe then said he brought a bad vibe to the stream claiming he had been begging to appear on his livestreams 😬
He also said he spent ₦14 million shooting a music video for him before eventually driving him out of the stream 😂💔
English

@hypetribeng Make I know see una for real life ooo….una go die young with peller wey carry una come
English

@UR_HIGHNES See the werey mouth like bad vibes bad energy….nah wetin money dey cause be this, as long as u no guide nah u go dey at fault
English

@Latestjzn @carterefe__ Nah Only God know wetin kolu dey explain 🤣
English

@mssandrabenede U just dey show off your artificial yansh 😎😎
English




















