egbu fortune
189 posts


@fortune0028 @vector_olal But girl wey you meet today no fit bill you 😭🤗
English

@vector_olal Ajeh seh I think say na only me Dey reason these one….dem plenty for my set for secondary school Omo some don even sharp ride like these
English

@fortune0028 @Surulere_3 @vector_olal He meant you should follow him back on twitter so he can dm you
English

@inobeomoolomo Come we have been managing these Twitter for the purposes of passing information ,laughter,helping one another and also for our football purpose…i no like wetin I Dey see o🥲
Make he no come shock me now @elonmusk go first notice her before he notice me,na that one go pain me
English

@Surulere_3 @vector_olal No I say TikTok o…na who get funds to waste Dey bomb fb
English

@fortune0028 @vector_olal Message me for night
I go don dey active for Dm by that time
English

@Giranlomoday1 @vector_olal Abeg share update na,which work be that
English

@fortune0028 @vector_olal I no dey get cl but them dey pay if I follow them talk
English

@YKoluwaseun9 You wake up finish you no even check ig you still Dey walk na how women deu beg for sex for ovulation period Dey ,well sha all man with him mindset
English

@vector_olal Amen and I pray make these cl promise me Friday say make she deliver🤲
English

@chee_baby1 Omo that was not putting on clothes won ,Omo na god save that one with uniform
English

@Amy_beke My house na Abi won’t you like to see Jesus that has just risen🤭
English

GOOD FRIDAY PRAYERS UP !!!
Laycon@itsLaycon
Night and Day, I dey Pray 🙏🏾 Jah come take away my pain 🤲🏾
English
egbu fortune retweetledi

@segunwire603 @vector_olal Easy na brr I no abusive you reach that aspect i only gave a word na you know ,any words you say abeg take back make my name dey follow me for life o🤲✌🏽
English

@fortune0028 @vector_olal I follow you talk bah?
Be like God wan comot fortune for your life sha
English

@vector_olal Is not as if he is underrated na just Nigeria no like here fact about things,me na my artist his album on repeat nonstop
English









