FS Jamal
167 posts


@steezy10_ Please Bless me with anything your heart wishes so I can also be congratulated 🙏
English


@Undaratedking Same here man… I’m not in anyway rich but I’ve lost over #140,000 in the last 5 days
Feels like i’v been on an infinite losing streak
Disturbing part… the money isn’t mine
English

@fs_jamal @Nevertobetribal @eebookhunoluwa Bro I dey plan sell some stuffs ooo
Make I refund the babe
Inno like insult at all
At least if I can't give her
I shouldn't be owing her ooo
English

@Nevertobetribal @eebookhunoluwa I just wish I fit see person wey go help my life, I no go bet again ever
English

@fs_jamal @eebookhunoluwa If you get person for Yankee wey fit help you register for appen o.. even if na cl.
Money sure o.
Update no dey kii persin
English

@fs_jamal @Nevertobetribal @eebookhunoluwa My so called girlfriend is doing birthday tomorrow
Instead of me to send her money for birthday
Na me still go borrow money from her play bet hoping I'm going to return it this night
I am very confused right now too bro
English

@Nevertobetribal @eebookhunoluwa Yes dat one too dey, I just wish say I fit see pesin wey go help my life right now
English

@fs_jamal @eebookhunoluwa 😂😂😂😂world no go end no worry
Na risk u take.
English

@Nevertobetribal @eebookhunoluwa At all, na the hope dey drive person crazy… after all the money don go person eyes Dey clear back
English

@Nevertobetribal @eebookhunoluwa You no fit understand Wetin I dey into like this… I must pay the money back tomorrow, else I no know Wetin go happen
English

@Zlatan_Ibile Zlatan abeg help my life 140k go solve all my problems 🙏🙏
English

@twitgameboy @jowieeanna Unrelated, please Mr Kolade 140K will go a long way for me if you wish to consider
English

@UnderCartel1 I think I’m a bit late on this… just squandered 140k someone else’s money on betting
I don’t even know what to do
English













