officialdjskrane

251 posts

officialdjskrane banner
officialdjskrane

officialdjskrane

@funniestdeejay

CLUB AND STREET DJ ... WHATSAP : 08119709294 OFFICIAL DJ BAYLIZ RECORDS & MARIDMAN ENTERTAINMENT

Lagos, Nigeria Katılım Şubat 2021
96 Takip Edilen56 Takipçiler
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
Na with that your big belle u won take collect valentines 💝 gift ? !!! 🤣🤣
English
0
1
1
14
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
2024 my year to shook some hypeman screwdriver 🪛 🤣 ... shay be una dey stoopid ni 🤣
English
0
1
2
13
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
Egbami oo !! Them Don collet my babe ooo 🤣🤣🤣
English
0
0
0
6
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
Thank God My Babe Don Run Mad before Valentine Day 🤣🤣 Doctor say she go dey ok after Valentine day 🤣🤣🤣
English
0
0
0
14
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
ALL OF US GO KPAI ... BUH NO BE ALL OF US GO MARRY 🥶🥶🥶
English
0
1
2
14
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
Some babe dey plan how dem go take do shifting this Valentines 💝 day 🤣 SEGUN - 7am - 2pm MAYOWA - 2pm - 8pm FATAI - 8pm - Till Dawn
English
0
0
0
10
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
I pay your bride 👰‍♂ price and do everything wey dey necessary before I marry you and you dey expect me make I no put thunderbolt for you body !! Dey play .. if person husband Don do summersault them go carry u go court tire 🤣🤣🤣🤣🤣
English
0
0
1
8
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
NO MAN DRIVE A STOLEN CAR GENTLY 🤣🤣 DO YOU UNDERSTAND ABI MAKE I EXPLAIN FURTHER 🤔? 🤣
English
0
1
1
10
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
So non of una fit load opay or kuda bank ? Una no sabi work jaaare 🤣
English
0
0
0
18
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
police wey dey call him pikin boyfriend fraudster abeg wetin be thier difference 🙄 🤣🤣🤣
officialdjskrane tweet media
English
1
2
1
19
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
If you get client wey no get hand , leg and eyes 🤣🤣 DM we get deal asaaapu
English
0
1
1
11
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
Your girlfriend go swap you if you can't pay for her love again ...
English
0
0
0
56
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
HAPPY INTERNATIONAL CHEATERS DAY 🤣🤣🤣🤣
English
0
0
0
5
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
" 2024 " Na me first beg oooo abeg !!! 😭👏🙌👐
English
0
0
0
6
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
My babe , my mother in law , my father inlaw , Sam Larry and naira marley oo Single truth like this no dey thier mouth 🤣🤣
English
0
0
0
24
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
Last set of loyal girlfriends wey GOD create them go clock 80 years this December 🤣🤣 ... dey play my bro
English
0
0
0
7
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
As a lady how did you feeling telling more than 7 men " I LOVE YOU ❤️ " everyday ?
English
0
0
0
11
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
IF THUNDER ⛈️ DECIDE TO START STRIKING 🤔 GIRLS WITH 2 BOYFRIENDS ... MY SISTER SHAY YOU DEY SAFE ? 😒 🤣🤣🤣
English
0
0
0
10
officialdjskrane
officialdjskrane@funniestdeejay·
YOUR SERIOUS GIRLFRIEND DEY COMPLAIN ABOUT YOU TO HIS NEW BOYFRIEND THAT YOU ARE STILL DISTURBING HIM 🤣🤣🤣🤣
English
0
0
0
10