Sabitlenmiş Tweet

Dear God,
I don finally run that blue tick matter o, my enemies tried and failed, my village people tried and failed. What I thought was impossible is now a reality, what a wonderful God 🙏🙏
On this app I was looked down upon, now I'm a stake holder in Elon's company. Never in my wildest imagination would I picture myself to own a company, but you see me as your favourite and now look at me sharing revenue with the richest man on earth, God you are wonderful.
Dear God, as I dey tweet make people dey engage make dem dey follow, make dem dey retweet and let me be a big influencer on this app.
Any body wey wan set me up for drags kill am, any lady wey go carry my screenshot make Elon suspend am.
Amen 🙏🙏
English


















