
@EmmanuelAfula Guy you too dey look for your community insult. Abi na insult dey give you money and strength ne? Make you promise and fulfill at the time you say is better than all this beautiful pageant wey u dey do. Beside no one is mining again because you will later burn dem & celebrate it.
English



















