goodbadboy
309 posts


@kboykluivert @TundeWalls She go wan sabi why you dey do like that 😂
English

@PoojaMedia U dey find free accommodation keh😂😂u go stingy sha omo😩😂😂
English

@Kgothatsoxo But nobody force them to stay nah, which one be pity dating omo😂😂
English


@drpenking For a country with one of the highest number of poor people we too dey talk nonsense
English

She nor get car. But she say she Dey manage boy wey get car😂💔😭. Women too funny brooo😭😂




𝙎𝙖𝙢 💔🦅🇦🇷🇪🇸@StfuSmog
This my course mate just Dey crash out for WhatsApp😭💔. Her sweet boy don break her heart😂😂😂😂💔
English

@boy_director I dey sure say u self no knw the name of this hairstyle 😛😂
English


























