gattt34
263 posts


@dammiedammie35 People with low esteem always obsess over artists or celebrities or another person….
How I go leave my house come stand for here say I Dey wait for vdm without proper invitation??
Sometimes Nigeria youth deserve wetin Tinubu do dem for toll-gate
English

@sarkodie Chale this tune ego take over the whole country, Efo fit cry for ein room low key for 1 month
English

@KwesiAmerican All this kiddies dey feel big this days 😒 what have you even seen in life lol
English

@THESTATENEWSS They can’t even keep a stable internet connection and they lunch 5G with what?
English

@XtraOTV @JayRalph50 See fool what research you dey do? 😒 u just dey here fool, continue fooling thinking you are doing something better in the long run you will realize u just dey waste your time Jon boi
English

@JayRalph50 Lack of research Dey worry you waa I see, ok it doesn’t favor your Fav? Sorry
English

@WebkidAfrika @RayAnkrah0 See two fools displaying their foolishness on social media
English

@RayAnkrah0 You see ur face like accident car u do ur body like you nor dey respect continue your time go come soon
English

@baby_ivoryy @DAMIADENUGA Come try am here then before u go know say I be real Man U don dey emergency room. Y’all are character
English


@LayefaMebs @Aircomodorqi @TheRealAccount0 Na android u dey use dey talk to me anyhow well phone na nothing but you for be humble you no no who go fit help you mumu boi 😹
English

@LayefaMebs @Aircomodorqi @TheRealAccount0 If you need money don’t feel shy to ask I fit help you with something small make e humble you mumu
English

@LayefaMebs @Aircomodorqi @TheRealAccount0 I know say na you use different account come text me. text me when your own account make l help your life mumu
English

@gtrifff667 @Aircomodorqi @TheRealAccount0 U way no fit transfer give person way u ask to paste aza 😂😂😂😂

English

@LayefaMebs @gtrifff667 @TheRealAccount0 🤣🤣 osisor🤣 before i tear am oraimo for ear n lips🤣 do am sharp sharp🤣
English






















