Don HOV
401 posts


Him no even fit comot eyes 👀 normally, na wetin dey pain am be the Grammy 😅
benny.@1BENNY7G
so this grammy win still dey pain wizkid till date? 😂
English

Burna Boy chop dem eyes 👀 e pain dem gan 🙆♂️🤣
benny.@1BENNY7G
all of them just dey shalaye since yesterday till now. 😂😭
English

You be bad girl 🫵🤣 no leave dem neck o 😅
Toluwase@Toluwase_x
Diddy and his girlfriend (Wizkid) rocking matching outfits ❤️💦
English

Hospital keh or coma? 😅🤣
Hon. Hassan Idris@HonHassanIdris
If burna punch wizkid Na hospital straight Drugs don finish am
Indonesia

Him no go run keh, fear-fear boy 🤣😂
benny.@1BENNY7G
when Wizkid ran away from the club after Burna Boy arrived there earlier this year in Lagos. 😂😂😂😂
English

@apresminut @festus23619 Why Wizkid no talk any funny or abuse Burna Boy mama like as e dey always do Davido matter? 🤔😅
English

Who be this goat? 🤣 I go talk am again, we no send una papa and mama 😅
son of big wiz 🌱@bigwiziii
Lol you don’t mean it 😂😂😂😂😂
English

@DamLarry5 @AladeJanetdami1 @OfCL_Special Dis guy mumu gan 🤣 wetin Wizkid talk for that tweet wey Speed never talk before 😆 una useless gan
English

Impotent fanbase Dey compare manni with Yomi sarz 😂 na 2020 some of una start Dey use phone 😭
SPECIAL🪬🦅@OfCL_Special
LAGOS TREASURE! IF THEM BORN YOU WELL GAS!!!!❤️🦅
English

He hear say Dj Tunez dey another club
D3VID 🐢@DurkioWiz
Burna Boy Racing with his Lamborghini this morning 😂🔥
English















