haruto
697 posts

haruto
@haruto_xcel
ようこそ、そして楽しんでください | RED DEVILS | MAN U 4 🧬♥️ | Anxiety brand |GEOPHYSICIST🌍
Anxiety Katılım Eylül 2019
139 Takip Edilen145 Takipçiler

@crypto_joel16 E dan tey wey we ourselves know talk no dey finish and e no dey change anything.... The first time we took real action there was a serious change
English

@haruto_xcel But the thing be say, people de talk, and they don tire to talk, coz the government go still do their thing
English

Late president Buhari said it before , Nigerian youths are outrightly lazy and give flimsy excuses we are not ready for change at all ...people dey die we dey use am gain impressions ..we are lost totally
Felix@felixherbt
Here in Nigeria, we turn government injustice into rapid tweeting to generate Elon money, instead of uniting to say no to injustice.
English

@haruto_xcel Life Mehn, life.. just find money make Nigeria problem nor affect you
English

@crypto_joel16 Na exactly wetin dey kill us be that...nobody cares again ..na rip dey full everywhere ..e no suppose dey like that
English

@crypto_joel16 No I no hear buh that no be the point...the main issue na taking a stand on whats right ....Nigerians we too dey adapt to issue ...see people dey leggo now e dan turn normal everyday thing ...na God abeg ohh every single day
English

@haruto_xcel Shay people die? For Kenya you hear say one person die?
English





















