Victor of X
266 posts


@firi_dausii @heurusd16380 @onlybetsensei E be like u go send me too o😪😫I dey find staking power o
If na 5h sef
English

@firi_dausii @onlybetsensei 😂😂😂u go send money Today tomorrow n forever
Baba still dey find money to chop
Na he extra source of income be that my love 😂😂
English


@__Batoofficial @onlybetsensei Oboi go find food chop
No be staking power
Make u no go stake ur life
English

@heurusd16380 @onlybetsensei Bro you don't even gamble responsibly than me
If with no job, no earnings nothing nothing I still manage to bring out funds to play his games.
All this talk even dey unnecessary, you don disrespect me enough
English

@__Batoofficial @onlybetsensei 😂😂😂 Innocent man wey dey try to help ur life n tell u to gamble responsibly
He tell you to risk ur house rent???
English

@heurusd16380 @onlybetsensei Lol
Na hsuw wey put me in this position I blame sha
English

@darkmsking @CHIZZY_BB Few months later
Them don born two grown up children 😂😂😂
English

@Chi_lady_89 @dazzybtv How many round dey satisfy you chi girl
English

It's night again.
You're stuck in your room, gripping your phone with one hand and about scrolling through pornographic sites to satisfy your fleeting desires, while the other hand is on your genital about to stroke it or deep some fingers into it.
Stop it! Don't throw away your dopamine, semen, and energy for just 2 minutes of pleasure. Watching pornography and masturbating will only bring you down.
English

@darkmsking Person go dey expect code
This guy got dey post cruise😂😂
Okayyy oooo
All work n no play makes jack a dull boy
English

@ugochukwuchiam6 @darkmsking Shaaa
Me sef dey expect code 😂
Na the yanch own dey pain me pass
English


@ugochukwuchiam6 @darkmsking Na y u no supposed complain
Baba dey catch him own cruise for him own page
English

@darkmsking Pls can you limit the way you bring horrible videos to my notice 🙏
Your notifications is on and na code made me put it on beside i have a fragile heart,
Things like this traumatized me the whole day 😤
English

@darkmsking Thank you boss
I have been expecting it
May your day be blessed sir
For sharing
English














