MC IJOYA
813 posts

MC IJOYA
@iamijoya
Comedian ✳ Mc ✳ Dancer ✳ Musician ✳ Show Planner ✳ Actor ✳ Video Director
Nigeria Katılım Kasım 2016
552 Takip Edilen158 Takipçiler

@sireproff @mslaggert Go meet your papa abi na me born you. Sha paste aza
English

@iamijoya @mslaggert Omo my big bro abeg no vex say I disturb u. just wan ask if u fit bless me with like 1 thousand naira from ur side nothing dey my side at all boss🤲🏽
English

@SNuur45996 How you go take get when I dey available for you but you no dey see me. Even Dami foreign wife fine pass you
English

@official_Gegeh My plan today. I go withdraw 400k carry olosho lodge her with 150k, hotel 50k and enjoy myself till mama call
English

@RealKiddWaya Egbon been long you do giveaway. Pls help me na make i just chop
English

@TheDamiForeign See person wey just join politics see as him do na here your bank account go regret.

English

@Olamideeone Boss pls sign me as a skit makers pls boss am a content creator. Watch this boss pls I still have the best as well
English

@TheDamiForeign See as them leave him for back sharp. Them only need werey money ... person wey no sabi sing won do politician- everything na agidi

English

@mslaggert Seyi make sure say this news is fake in e no real me and my crew go remove you from twitter
English

Send me your acc details quick, let me credit you! I still dey awake.
Florence ✨🍯@sparkofhoney
@azakegrn Asakefp please help me I beg you. If I see that N1million it will make my mother happy. She’s in a lot of debt and business is going down please help
English

@TheDamiForeign Congratulations. When you enter dm. Make I show you way
English

My baby dropped the Deluxe for his phenomenal album #FUJI
Featured his wife, the Soft Queen, on #BlueFire
About a week before the baby came, I was still mixing the songs. I was too sick to mix the main album, so I was determined to mix #FujiXtra - Beautiful Songs from a beautiful man!!! If you haven't yet, go listen. 💙
English

@official_Gegeh Have share 5ok to 15 people today with the 2k ... you must be a follower pls. Paste yah aza

English


@iamijoya @SympLySimi Come make we teach you wetin you no know, oponu ode…
English























