Dudu

800 posts

Dudu banner
Dudu

Dudu

@iamnot_black

stylist, fashion designer, industrial chemist, fashion consultant

Lagos, Nigeria Katılım Mart 2024
151 Takip Edilen40 Takipçiler
Dudu
Dudu@iamnot_black·
@Imnot_bolu Who go tell me i love you ehnnn
English
1
0
0
7
The_CITYY🇳🇬✌🏾
Some of you like relationship ehn Will you d!e is you stay single
English
5
9
22
327
Dudu
Dudu@iamnot_black·
@ogebuleN You sha dey use your jaw like dey harass males like us wey no get 😅
English
1
0
0
20
Dudu
Dudu@iamnot_black·
@thehyce I wan die brooo 😅😅
English
0
0
0
4
BIG HYCE
BIG HYCE@thehyce·
There’s a guy somewhere who hasn’t been himself lately. He’s lost his spark and is praying to get back on his feet. How’s life, bro?
English
974
2.2K
13.5K
195.8K
Dudu
Dudu@iamnot_black·
God i try my best to avoid this ppa since march, but you no let this cup pass me by😭😭, we go again tomorrow sha 💪🏾
English
0
1
1
13
Dudu
Dudu@iamnot_black·
@Imnot_bolu Because say your cord spoil 😅😅
English
0
0
0
2
Dudu
Dudu@iamnot_black·
@UYScuti_10 Even mine where i am, refused to give me rejection letter, even the one they later gave me, dem write say na me want rejection, my lgi look am begin dey laugh 😅😅😅 She just told me to go back if I don’t want trouble
English
0
0
0
73
Dudu
Dudu@iamnot_black·
@ogebuleN Me i just weak today, first day as a teacher for my ppa for grade 1, one dey cry say she miss her mummy because i tell make she write 800-900 😅😅 Omo i just weak
English
1
0
0
44
Coconut head 🙂‍↔️😍
this new student dey pami sha😭 make she write, she dey cry…na hin i tell am say make she carry her books dey go back seat…she begin dey eye me,na once i stand up go meet am con drag am…naso this one burst cry say she go tell her papa say i wan break her hand,i tell am say as per i be orphan abi wetin?😭..my own papa don die?😂
English
31
39
135
3K
Dudu
Dudu@iamnot_black·
@_ejiro_m Motion 💪🏾💪🏾
English
0
0
0
31
Merit
Merit@_ejiro_m·
“What’s your plan after NYSC?” I want to become LGI. 🥹
English
49
69
526
25.5K
Dudu
Dudu@iamnot_black·
@Imnot_bolu If you listen to kanye, then you’ll definitely listen to jay-z
English
1
0
3
96
Dudu
Dudu@iamnot_black·
@Motee_1 I go just bring my cutlass immediately from my crossbag, omo na full violence mode oo
English
0
0
0
2K
Dudu
Dudu@iamnot_black·
@vik_ky3 Love your outfit but i love your bed more 🌚
English
1
0
1
103
Val Gadgets
Val Gadgets@Val_Gadget·
Make your bid I have this 20 laptops models Low as 00,000 I de good mood 1. HP EliteBook 840 G8 (i5 11th gen, touch) 2. HP EliteBook 845 G8 (AMD graphics) 3. HP EliteBook 840 G7 (i5 10th gen) 4. HP EliteBook 1030 G4 (i5 8th gen) 5. HP EliteBook 1030 G3 (i5) 6. HP EliteBook 1030 G2 (i5 7th gen) 7. HP EliteBook 840 G6 (i5 8th gen) 8. HP ZBook Firefly G8 (11th gen) 9. HP EliteBook Firefly 845 G7 (AMD graphics) 10. HP EliteBook 840 G11 (Ultra 5, AMD graphics) 11. HP ProBook 430 G8 (i5 11th gen) 12. HP ProBook 440 G7 (i5 10th gen, touch) 13. Dell Latitude 5420 (i7 11th gen, touch) 14. Dell Latitude 7490 (i5 8th gen, touch) 15. Dell Latitude 5000 series (i5 8th gen) 16. Dell XPS 13 (Core i7 10th gen) 17. Dell Latitude 7480 (touch) 18. Lenovo ThinkPad T14 (Core i7 11th gen, touch) 19. Lenovo ThinkPad T480 (Core i5 8th gen) 20. Lenovo ThinkPad X1 Carbon (Core i5 10th gen)
Val Gadgets tweet mediaVal Gadgets tweet mediaVal Gadgets tweet media
English
14
1
15
1.7K
Dudu
Dudu@iamnot_black·
@Val_Gadget @Habbyforex_ 🤲🏾, i need this for my video editing skill, my current one hangs alot just to edit 😪
English
1
0
0
89
Val Gadgets
Val Gadgets@Val_Gadget·
Tag someone to get your first laptop 💻
Val Gadgets tweet mediaVal Gadgets tweet mediaVal Gadgets tweet mediaVal Gadgets tweet media
English
385
53
504
25.2K
Smallz
Smallz@Ijesiny·
@iamnot_black @alabitweets Na to rugged am be dat oo E no get as e want be… you go definitely get used to it. Wishing you the best 🙌🏾
English
1
0
1
106
Alabi.🎈
Alabi.🎈@alabitweets·
One of my biggest fear na to do teacher for NYSC
English
266
970
8.2K
535.1K
Dudu
Dudu@iamnot_black·
@1meajay 100k dey last, 90k for 3 days then 10k for 1 month
English
0
0
1
55
ajay
ajay@1meajay·
100k no dey last again una. make you nor know when and where the next 100k go come from make you see something.
English
88
264
1.9K
21.5K