Adewumi
42 posts



@carterefe__ Oh yea God is the greatest but please don’t give that kolu any money
English

@billionaire_eze @Viczy2526181 My boss abeg fund my sporty for me 🙏
English

10 in ✅✅😭 In the 2k odds 🤩
Make I still Dey observe abeg
I no wan make Una loose
Na 50 Naira I put ✅✅🫡

BILLIONAIRE 💴 💰 EZE 👑 👑@billionaire_eze
I play 2k odds 0.5 HT v football 7 don enter 😭😭 But sleep Dey catch me I no wan risk am go sleep 😭 And I no wan post am make e no cut 🙂↕️
English

@hnr_akinsowon My boss abeg fund me that 58k mk I take use hold body for this week
0451159848
GTB
English

@AdexAdex359716 @carterefe__ Nah Ogun Lakaye go kill you and your generation and carter join.
English

@honest30bgfan_ @carterefe__ As dem use your oloriburku do pr e pained you as if your werey no dey use person do Pr. Efe Onikure
English

@mondChl53759 @1BENNY7G And na wetin your papa use knack your mama then, and na so dem take born you, fool.
English

@mondChl53759 @1BENNY7G And this is the reason why una no go ever make ham for una family. Like father like son. Go get life boy
English

@adaobiukachi2 @urus_plug Bro is it from the both teams or from one of the teams?
English

@youusayywhat @CHULLY1010 Ok I go come dey announce to ya papa whenever I wanna sub him. Mugu
English

@iamsamfrosh2 @CHULLY1010 Do you sub him no you don’t
I have sub him more than 10 times
10 sub is 15k
English

@youusayywhat @CHULLY1010 Bro no dey ever talk this crap again, nah Kolu dey work for ham, coz efe isn’t funny nah this Kolu dey make the whole stream fun unless if your papa no wan talk truth. Na by tearing people clothes and pouring spit up and down be fun? Lol
English

@iamsamfrosh2 @CHULLY1010 Believe what you want
Cater cant be hustling for kolu simple
English

@youusayywhat @CHULLY1010 Back to the endorsement matter, no be this same Efe talk for him stream say e no dey see better money from endorsements and skits? Lol. Bro, these people dey see better money from this streaming thing. Go do your findings about how much 100 subs, then come back make we talk.
English

You think say na sub money
Cater get deals oo
Endorsement deals oo
Na only kolu dey come live stream
If them drop money for live them no Dey give kolu?
Boniface no give m money?
Osimeh no give m?
Egungun no give m?
Oloro dey give m too and the list plenty
Shey make cater dey hustle endorsement come give kolu? When him go Uk why him no hustle cater join
English























