Sabitlenmiş Tweet
mimi🕸️
1.2K posts


@able_abel1 Anything wey I no understand for my room Wetin make you think say you go understand for night class?😂
English

@CFCFreema Access bank na as you dey login the app them don begin dey send emails
English

@abdulmalee99542 Both second and first semester no one don commot oo
Even the first semester 300lvl own wey commot no complete
English
mimi🕸️ retweetledi

Using this opportunity to shoot my shot,
I’m a 400-level Mechanical Engineering student currently seeking internship opportunities,in the oil & gas sector. If you know of any leads or can point me in the right direction, I’d truly appreciate it.
David Oyin@steezy10_
NEVER BE ASHAMED TO ASK FOR HELP!!!
English















