
@dammiedammie35 Okay the money done reduce to 1m from 5m rich people wicked kpaaaa. Make Dem go use police track the boy if they won't spend more than that. If na 1 girl wey get big bress & big nyash dey would splash 10m just to squeeze prick. If na me track this boy them go pay from their anus




