ChopsbyTommy 😋

7.4K posts

ChopsbyTommy 😋 banner
ChopsbyTommy 😋

ChopsbyTommy 😋

@itz_tomide_

Economist | Business Manager | Operations Analyst | Small chops plug | Turning cravings into happiness | Events | Birthdays | Daily munchies | Zobo drink.

Ibadan, Nigeria Katılım Mart 2020
569 Takip Edilen594 Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
ChopsbyTommy 😋
ChopsbyTommy 😋@itz_tomide_·
Yesterday I spent ₦3200 on transport I was crashing out so bad on my WhatsApp status. Today I spent ₦3450 not that I branched anywhere or took uber oh🤦🏼‍♀️ shey nah like this person wan achieve 2026 goals😭😭😭
English
0
1
1
44
EMIR™️
EMIR™️@lauder12·
A compliment that resemble an insult!! Let’s have it📌
English
66
80
141
4.3K
ChopsbyTommy 😋 retweetledi
ALH GADGETS BOBO 💯
ALH GADGETS BOBO 💯@Gadgets_Bobo·
Babe, how are you? Good evening ❤️ I want to talk to you about something important 😅 All my guys, their babes don upgrade their cars… some dey drive Lambo, some even Rolls Royce. Look me na… I still dey use Toyota muscle 😔 E no too make sense like that na. And the funny thing be say, plenty women outside even sugar mummies wey dey toast me, say dem wan upgrade my life 😩 But I dey loyal o… I choose you (for now)🥹 You wey dey do ajo and all… you no fit use small upgrade your man’s car? 🥺😂 If you can’t spend on me there are plenty woman outside that will spend on me
English
5
14
25
522
ChopsbyTommy 😋 retweetledi
Oluwawemimo Awe-Kolawole
Who will adopt me on the timeline bayii I'm in need of a big sister or brother in the diaspora
GIF
English
2
5
5
114
Aderonke Asake Oreke(Foodstuff vendor)
I don’t think any movie has made me this angry before I just dey watch dey vex Be like Monica sef na bästard😒😏 How can anyone be this foolish ehn😠
Aderonke Asake Oreke(Foodstuff vendor) tweet media
English
31
9
43
3.4K
Olamide Obe
Olamide Obe@olajideobe·
As usual, anytime I touch down Lagos, my first point of call is always an amala joint. Immediately I checked into my hotel room, I entered the streets to locate an amala joint. My search lead me to Yakoyo abula joint at Surulere. I was initially scared with the volume of the content of the plate, but as amala ambassador wey I be, I leveled it. 😁😁😁 Ẹ kú ilé ni Nigeria o.
Olamide Obe tweet mediaOlamide Obe tweet media
English
153
63
260
11K
Ossai of Enugu
Ossai of Enugu@ossaivictor1_·
Them never born some of una when we dey buy this indomie 35 Naira
Ossai of Enugu tweet media
English
629
670
3.3K
387.4K
ChopsbyTommy 😋
ChopsbyTommy 😋@itz_tomide_·
@SpicyLuxeNG That person you are giving eyes no wan allow you concentrate on this video 😂😂😂
English
1
0
1
7