Sabitlenmiş Tweet
IamCook!!!
13.4K posts


@Cleverlydey4u @it_Rutie So fufu is now what you use to mock someone? This is our own food as Africans o. Oyibo don use wokeness destroy una. Mtcheew!
English

@Cleverlydey4u @it_Rutie Sometimes, you guys take stupidity a notch higher! What is the relationship with what she said and your stupid comment?
English

@olobacollins6 @Olamide0fficial Oga think your own na by force to think like you una go dey mumu untop something wey no concern you
English

@Olamide0fficial Rage baiting or stupidity?
Una nor Dey ever talk truth once pr don reach una table..
English

@dammy_krane @Olamide0fficial You dey talk mumu your whole life na to dey plug your wack music under influencer post you no get your own motion odumodu clear you no dey talk
English

@Olamide0fficial Keyboard rapper 😆
DAMMY KRANE X SHATTA WALE - DALA out now on 5IVE EP🇳🇬🇬🇭🇯🇲🌍⚡️
music.apple.com/us/album/5ive-…
Please keep supporting the 🆕 MUSIC 🤍 FANMILY #IgnoreThe0PPS
English

So many lost people in the comments smh
corrie 🎧@tartetartine
religious psychosis is a very real thing
English

@Tunde_T6 This is rap bro!!! Afrobeat music now?
I don die.
Many dey actually rap for verses bro.
As per say dem no drag tone(singing voice) say dem just dey flow , na rap!
English

Chop L, chop L, chop L!!!
Na that before nko i go stop for that baby. Cause na the only 4 bars rap be that.
BABA HAFUSA 🇳🇬@Tunde_T6
@THA_MAGICIAN1 This is not rap
English

Chop this L first. Make i find burna boy own!
BABA HAFUSA 🇳🇬@Tunde_T6
@shxkxbabu Cap, no Nigeria singer can rap better than Nigeria rappers
English














