Logan Jack

32 posts

Logan Jack

Logan Jack

@kanan204

Katılım Nisan 2026
30 Takip Edilen0 Takipçiler
Logan Jack
Logan Jack@kanan204·
Why una no like this Asake album??
English
0
1
1
14
GehGeh
GehGeh@official_Gegeh·
Why you no like this guy? 😂
English
276
511
8.4K
97K
Davreltv
Davreltv@davrel99·
So you’re basically one of the people who think ojo can beat me😂
bdbaby@Jadeukkk

@davrel99 portable is an area boy, but i didn’t realize the height difference, it wasn’t fair💔

English
7
10
145
5.9K
Logan Jack retweetledi
GehGeh
GehGeh@official_Gegeh·
I know say Wizkidfc dey root for portable to win And 30BG dey root for CarterEfe to win
English
77
220
3.7K
27.2K
Logan Jack
Logan Jack@kanan204·
@emadeyforyou So because he no buy Bugatti, e no mean anything OBO get style of cars wey he like
English
0
0
1
45
EMA
EMA@emadeyforyou·
Davido get two Private Jet but e no fit afford one Bugatti 😂
EMA tweet media
English
120
82
1.1K
21.5K
Logan Jack
Logan Jack@kanan204·
@FRANKCHI111 Una problem for this be say una want make asake dey sing the same style of song for ever then una go still drag am say na only 1 type of song he dey sing
English
0
0
0
20
FRANK ✨
FRANK ✨@FRANKCHI111·
Asake feed girans with poison😂💔
FRANK ✨ tweet mediaFRANK ✨ tweet mediaFRANK ✨ tweet media
English
8
25
96
3.1K
GehGeh
GehGeh@official_Gegeh·
CarterEfe dey imagine DJtunez face dey beat portable.. 😂 shuur
HT
306
1.5K
18.4K
171.4K
Logan Jack
Logan Jack@kanan204·
So nobody get therapist number wey I fit call
English
0
1
2
10
TG OMORI
TG OMORI@boy_director·
Kobbie mainoo iron man.
Eesti
61
518
6.2K
39.3K
Logan Jack
Logan Jack@kanan204·
If you dey fear no do am and if you dey do am no fear
English
0
0
0
8
Logan Jack
Logan Jack@kanan204·
My money don finish make una pass me deals
English
0
0
0
6
Logan Jack
Logan Jack@kanan204·
When you guide try buy cloth , I learn am the hard way and try no allow Kele collect the small one u get
English
0
0
0
5
Logan Jack
Logan Jack@kanan204·
If u neva mad before u no go understand my situation
English
0
0
0
5
Logan Jack
Logan Jack@kanan204·
We are products of our environment
English
0
0
0
5