Obo Ken

1.1K posts

Obo Ken

Obo Ken

@ken_obo8323

Life is beautiful 😊 Private Chef 🍽️

Lagos, Nigeria Katılım Nisan 2024
307 Takip Edilen286 Takipçiler
Obo Ken
Obo Ken@ken_obo8323·
@EllaDanielss Oh okay anything you say and want beautiful Ella 😊😉
English
0
0
0
8
Ella✨🩺
Ella✨🩺@EllaDanielss·
@ken_obo8323 Kenny leave this one. The date we will go is beer date😂😂😂😂
English
1
0
1
4
Ella✨🩺
Ella✨🩺@EllaDanielss·
Fufu date anyone?
Indonesia
3
0
8
89
KUSH✝️💫
KUSH✝️💫@Kush_Wurld6·
Make person send me 450 join this 550 I wan buy data 😂💔
English
2
1
6
94
Obo Ken
Obo Ken@ken_obo8323·
@ExcalaSOG All thanks to God for today just that Liverpool fall my hand but I walk with God 🙏
English
0
0
0
4
Excala
Excala@ExcalaSOG·
How was your day y’all?
English
25
23
50
390
Obo Ken
Obo Ken@ken_obo8323·
@Kush_Wurld6 We keep all hope high and believe 🙏 e no go waste
English
0
0
0
6
KUSH✝️💫
KUSH✝️💫@Kush_Wurld6·
My own be say make this month no waste like the previous one 🙏🏿🥹
English
3
5
12
86
JADON
JADON@whopls_·
Girl wey no guide dey ghost you and you de vex? Wait make I call area boys for you make dem dash you indomie
English
4
13
47
797
Obo Ken
Obo Ken@ken_obo8323·
@whopls_ Abeg...we pray it comes big this week so we keep up with our soft easy blessed lifestyle 😩🤌💯
English
1
0
1
8
JADON
JADON@whopls_·
If I no see better bar this week I dey go learn fish farming.
English
9
7
40
806
Obo Ken
Obo Ken@ken_obo8323·
Let's eat and count down for the match with Cold beers 🍻 All Liverpool fan active 👏🌟we will never walk alone
Obo Ken tweet media
English
7
0
7
104
Ella✨🩺
Ella✨🩺@EllaDanielss·
Everybody on this app is looking for money. They are not broke but they are not rich either
English
8
2
16
171
JADON
JADON@whopls_·
If you no get money no evidence say you try your best o
English
17
45
152
2.1K
Obo Ken
Obo Ken@ken_obo8323·
@IThink209 Omo I walk with God oh 😩🤣 Those boys done disgrace me
English
0
0
0
1
Obo Ken
Obo Ken@ken_obo8323·
Blessed Sunday 🙏💐😁
English
6
1
12
189
Obo Ken
Obo Ken@ken_obo8323·
@IThink209 Omo what to do Biggest Mythinking Many things worry man mind so gat chop first first 😩🤌
English
1
0
1
7
Excala
Excala@ExcalaSOG·
God bless all the hustling men🙏
English
6
11
18
153
KUSH✝️💫
KUSH✝️💫@Kush_Wurld6·
God!!!!! All of us de try survive this country mehn 💔🤦🏿‍♂️
English
1
1
7
59
Jenny😇
Jenny😇@Jennyperrys7·
Stop soapy and get a girlfriend
English
46
5
90
1.8K