Sabitlenmiş Tweet
Okwadike
38.9K posts

Okwadike retweetledi

Keduzi nke labagolu nwunye onye nke ozo
IFEANYịCHUKWU!!@OgbajiIfeanyi
Two friends, Same job, One is in jail because of the job, The other is a commander because of same job.
HT
Okwadike retweetledi

lol. Even edo state wey no get road Dey talk.. Abeg off the road
Osarobo🇳🇬 EdoBoy@Osasdave4701
Many Nigerians are ashame of their country. Especially South East. The infrastructural deficit there is huge
English

Kuku Dey live for your in law side na
Osubi P.R.O@sir_ejes
This village get s constant light, i no dey come back to Osubi.
English

Ehhh yiu ke… breast is life
🤎BECCA UMOH™@BeckzUmoh
If na me, I for suck one too, I no fit carry eye see breast
English

One Werey say 10m the kind side eye i give am ehh
B¹G ZIM@XcessCars
That’s why you move to 2017 and be unique 12.5m everything no settlement
English

@delino35 @kingdaslim Na water, if u try convoy here our waves go capsize one person
English
Okwadike retweetledi
Okwadike retweetledi

I don finally take bold steps cross the water enter Ijaw lands.
Expect the marriage soon.

Osubi P.R.O@sir_ejes
Them go gist ona for town finish, time to go see ur parents u dey carry me enter bush, u wan carry me cross water. Ijaw girls, i no go fit ooh 😂
English










