Ozee⚪️☝🏻🎮

2.7K posts

Ozee⚪️☝🏻🎮 banner
Ozee⚪️☝🏻🎮

Ozee⚪️☝🏻🎮

@kingozee00

Real Madrid & WWE. ⚽️🤼‍♂️ Taker, Cena & the Tribal Chief. 🎮 Gamer: FC, PES, DLS & MK. Always down to talk sports! 🏆✨

Accra, Ghana Katılım Mart 2026
41 Takip Edilen42 Takipçiler
Ozee⚪️☝🏻🎮
Ozee⚪️☝🏻🎮@kingozee00·
Papa Perez if na forward no buy oh we want midfielder i swr
English
0
0
0
2
Ozee⚪️☝🏻🎮
Ozee⚪️☝🏻🎮@kingozee00·
We should have never allowed Carlo go he is even better than Jose He brought out the best in our players even with or without injuries
English
0
0
0
0
Ozee⚪️☝🏻🎮
Ozee⚪️☝🏻🎮@kingozee00·
All this one wey France n Spain Dey do na Wayo oh if dem catch Ivory Coast n d other otele na 5goals first half Yamal n Mbappe go score #france #spain
English
0
0
1
21
Ozee⚪️☝🏻🎮
Ozee⚪️☝🏻🎮@kingozee00·
The whole world shud get ready for who Perez is about to sign 150m Omo w go Sharrp oh This will be d highest e must not flop
English
0
0
1
7
Ozee⚪️☝🏻🎮
Ozee⚪️☝🏻🎮@kingozee00·
Ahhhhh Perez wan spend 150m keh for young midfielder Omo na to scatter next season oh
English
0
0
1
17
Ozee⚪️☝🏻🎮
Ozee⚪️☝🏻🎮@kingozee00·
I never know my coach of next season oh who go be our striker or CDM Wahala Dey oh This Sunday na fire
English
0
0
1
6
Ozee⚪️☝🏻🎮
Ozee⚪️☝🏻🎮@kingozee00·
Ahhhhhh e be like nah Riquelme we go collect oh Which one be say e don sign Haaland, Rodri and Klopp
English
0
0
1
21
Ozee⚪️☝🏻🎮
Ozee⚪️☝🏻🎮@kingozee00·
This Portugal squad get players wey Dey hot pass any other country I swear U have Mendes, Felix, Vitinha, Bruno, Neves, Cancelo and CR7 baba Omo if una no win World Cup wahala go deh oh I’m sure they can stand Argentina #portugal
English
0
0
1
101
Ozee⚪️☝🏻🎮
Ozee⚪️☝🏻🎮@kingozee00·
Who Dey give Messi princess award 😂 Congrats anyway Barca fans no go talk this one lol
English
0
0
1
3
Ozee⚪️☝🏻🎮
Ozee⚪️☝🏻🎮@kingozee00·
Lamine is young and also he shud be the most valuable player on the planet cuz of his age the hype how he plays the club he plays for n every other criteria #lamineyamal
English
0
0
1
5
Ozee⚪️☝🏻🎮
Ozee⚪️☝🏻🎮@kingozee00·
Hansibobo I’m not surprised u re the best coach in our league again since u came let’s see if Jose can match up Congrats Hansiflick #hansifick #laliga
English
0
0
2
3