BLESSING

990 posts

BLESSING banner
BLESSING

BLESSING

@kushblessing1

barca fan💰

Katılım Mart 2017
310 Takip Edilen776 Takipçiler
Eddie
Eddie@ChidieckhoEdd·
@kushblessing1 Waka so you no wan dash me before 😂😂😂 That means say that 6-1 wey i flog you na me win you normal 😂😂😂
English
1
0
1
15
Eddie
Eddie@ChidieckhoEdd·
How far @kushblessing1 I don carry the coin enter 1m plus 😂😂😂 from 300k lol 😂 bro the game was tuff like wtf but na trap I use deceive them 😂😂
Eddie tweet media
Eddie@ChidieckhoEdd

@kushblessing1 your 50k sweet o 😂😂 I was like 50k keh but I kept mute cos no be to win first match Dey pain 😂🌝 From 0-1 to 6-1 comeback 😂😂😂 It was nice playing with you broski @kushblessing1 you sabi but you too fumble for some moves there fr 🤝🙂‍↔️🙂‍↕️

English
1
1
4
112
Eddie
Eddie@ChidieckhoEdd·
@kushblessing1 Na you I Dey wait for make you come dash me free 50k Abeg 😂😂😂
English
1
0
2
19
420Milly🌿
420Milly🌿@420milly·
What is Tiwa Savage doing in the state banquet with Tinubu?
420Milly🌿 tweet media
English
10
2
20
357
Eddie
Eddie@ChidieckhoEdd·
@kushblessing1 The highest coin cap i own was 23M but I lost all 🥲🥲🥲😂😂 Those gamers dem go Dey give me hackers ajeh I no see anything play till all vanished Hafa send me invite I Dey game Come and give me free coins 😂🌝
English
2
0
1
39
BLESSING
BLESSING@kushblessing1·
@ChidieckhoEdd Yes you tend to face hackers in big table, e.g berlin, oya
English
0
0
1
7
BLESSING
BLESSING@kushblessing1·
@ChidieckhoEdd You no see my coins wey I get, I usually have 100 to 200 million coins, during the covid period, I play the game like mad
English
1
0
2
15
Eddie
Eddie@ChidieckhoEdd·
@kushblessing1 You can give me moreeeee Oya let’s play 🥲🥲😭😭😭 I go watch movie later
English
1
0
2
15
BLESSING
BLESSING@kushblessing1·
@ChidieckhoEdd lol, I have more than enough I can give you more, no probs my ski, next time
English
1
0
1
17
Eddie
Eddie@ChidieckhoEdd·
@kushblessing1 For 50k 😂😂😂 You know the type of struggle you go suffer before you fit see 50k coins 😂😂 No talk am again broski 😂😂😂 The game don tire me jhare I wan watch movie wey I download as I Dey play the game 🥲🥲🥲🌝
English
1
0
1
12
BLESSING
BLESSING@kushblessing1·
@ChidieckhoEdd lol, trust me, I thought you know I was toying around. 😹😹, why you run like that after I win the sec one ? 😹
English
1
0
2
13
Eddie
Eddie@ChidieckhoEdd·
@kushblessing1 You Dey craze 😂😂😂 That one wey you play na toying around bah 😂😂 Wey you give me High Bp back to back 😂😂 Well I made profit though from 300k coin to 550k 🫡👌🥲
English
1
0
2
19
Eddie
Eddie@ChidieckhoEdd·
@kushblessing1 Do like this Click your profile and send a screenshot They said we can add by name or 🆔
Eddie tweet media
English
2
0
3
17
Eddie
Eddie@ChidieckhoEdd·
Who’s in let’s challenge on 8 ball pool😌
Eddie tweet media
English
3
1
4
161