Uncle - DUBE
1.4K posts

Uncle - DUBE
@la_crackaa
I am determined man always keeping positive energy around
Katılım Haziran 2023
350 Takip Edilen204 Takipçiler

Truth be told, a proper arm workout involves shoulders, biceps, triceps, and forearms.
Osas of Benin@VisivonE
Me then……………………………………….. Me Now
English

@stfukhaleeed Bro dem reach 10 people wey dey play am una go dey do as if una no see video 😂
English

Starboy what about we in Auchi😂😭
Wizkid@wizkidayo
Something real special for the fans in LA . 😇 see you soon 😍😍❤️🦅
English

@Esmart26 So na Davido head dey make Wiz and burna fight but no be Wiz head make the same Davido and burna first for Ghana oya na 😂
English

@Odumodublvck_ Davido dey go LA too hope it's not what I am thinking 😂
English

@Owiggy_ Why not you wait to see his reaction he's not even in the country
English

@drbec4u_ @shiggo_ss @Kingbigboss001 @dammiedammie35 If blord see freedom he go happy die because he no believe say the matter no go go for him favour 😂
Fb chief
English

@__Somto_ Davido and burna were friends first
Those that mean it was because of Wiz?
English

@YKoluwaseun9 Why u go use my babe name dey do this ur rubbish
English

@drbec4u_ @shiggo_ss @Kingbigboss001 @dammiedammie35 Blord is trying everyway possible to get of there all this things dem dey talk na just wash 😂
English

@shiggo_ss @Kingbigboss001 @la_crackaa @dammiedammie35 I swear! No wonder politicians can easily deceive them. BLORD no see vacation go na prison.
English

@drbec4u_ @shiggo_ss @Kingbigboss001 @dammiedammie35 Guy asin even politician no go make that statement say him own remain for prison 😂
English

Davido was never the problem. He has been vindicated.
Shola 👑@itsSh0la
Burna Boy and Wizkid have songs together, they’ve always been friends, while Davido was sidelined to look like the bad guy. Now, Wiz and Burna got issues. Maybe Davido wasn’t the problem after all. He’s been justified.
English
















