02:20🐉
4.2K posts

02:20🐉
@lartyxo
|Creative| Stylish #COYG . THIR$TY FOREVER
yankee by mindset Katılım Mart 2022
658 Takip Edilen507 Takipçiler

Right now I’m dragging a big fat jumbo of Scotty after a long day off content creation, pretty girls scouting walking around UNILAG, all this while my homie @lartyxo had to chest some daytime classes.. 🧘♂️💨
English
02:20🐉 retweetledi

@Olamide0fficial Lmaoo ‘tenski is ill’ but he come perform for show.
terrible management, they keep sabotaging and over branding this guy, which isn’t good for him
All of them just dey hide una UG. Brr is too good to be categorized under UG. He needs a better management
English

The person asking for interview is stvpid. The guy said Tenski is not feeling too well, the lady didn’t even show any concern, she’s just saying just an interview, just an interview. Unless they all planned it, it doesn’t make any sense.
fala@falafolosho
Dem useless abeg, wetin dem dey feel like ? see how dem whine this babe. “What kind of interview” as if you don’t know she’s a content creator. useless boys 🤣
English

all of una just dey defend rubbish under this cs because Una no like Carter, which is fine.
But no reasonable artist at that point in time would ever say no to interview
Zay needs more visibility, his team are literally sabotaging him.
even BLAQ dey clip farm e no feel big
D3VID 🐢@DurkioWiz
The moment Carterefe was trying to interview zaylevelten at Shallipopi brother listening party and his team refused, see as Carter dey change am for them 🙆♂️😭😭
English

@falafolosho like! dem just dey sabotage they guy lowkey. thinking dem shenk am 😹
even blaq dem clip farm like madt
English

@TenmanNoble1 dem just dey find way to drag that guy
cos even zay team dey sabotage am lowkey sha.
cos that interview with say won’t cost any shiii
English

carter don give alot of people platform but he never come out for one brag say na him give them platform
carter wey be say any small chance he go kneel down for ground de appreciate artists wey gree am stream. why you think say ruger, shalli, blaqbonez, od and co fuck with am??
We$t@flygodT
I no blame Tenski nem, if them grant Carter Efe access now & them no grant am later for future, he fit enter Twitter space talk say na him give Tenski platform and career.
English

you fit lock in make you still Dey rubbish
TG OMORI@boy_director
Proper lock in requires proper funds!
English
02:20🐉 retweetledi



