laycon
1K posts


Thank you
@boniface_jrn
If no b you,
I for dn craze.
AntonnieTz@Dumbledoretz
What can I do to make 204k today 💔🕯 @Dumbledoretz
English

@Dumbledoretz @boniface_jrn Bro abag help me with 2k I get on Saturday I dey look transport money abeg
English

@boniface_jrn @boniface_jrn please help me I get jamb on Saturday but I no get money for transport please help me nobody to help me am I just die I beg help me @boniface_jrn
English

@benarduzoka Abag help me I get exam on Saturday I no get money to travel to that place abag help me
English

I’m in a happy mood… I will give 4 persons 20k each in the next 1 hour👌
Random picking now😊
Bensings-Lobistars son🇬🇧@benarduzoka
What can 50k do for you ???
English

@boniface_jrn @_VALKlNG @boniface_jrn let me chop small out your snap money abag I get exam on Saturday @boniface_jrn help me
English

@_VALKlNG All this money wey una dey call
Where Una dey see am
English

@boniface_jrn @boniface_jrn abag let me chop small out your snap money abag boss
English


@boniface_jrn @boniface_jrn abag help me my mom just pass away 2 weeks ago please I wan don exam I get money to go to that place please help me sir @boniface_jrn
English

snapchat.com/t/e8mrhgAa
Oya abeg add ooo
Abazzz you Dey mad Shea
CY

@isthathsbackup Bro be like u Don dey craze only God know wetin I go do you one on one
English

@Toxic4166 Started the update in the morning and still download isn’t finished
It has failed like 3 times this , and I’m updating for the 4th time 😭
@TelecelGhana why network is horrible please kindly fix

English

@festus0o1 @isthaths Okay bro to no dey play this game since last Month I just dey try something
English

@Almighty_Cronos @Tommy56361251 @isthaths I dey planing make I go sell my phone tomorrow I go dey dey borrow phone to dey check if e don post
English

@lekan794 @Tommy56361251 @isthaths Omo, me sef no gree check my opay bet statement cos I fit craze. Na to dey play am like that dey go till person win. E no easy but wetin man go do?. Just that bet money dey sweet shaaa, e get the kind joy e dey give 😂😂😂😂😂
English

@Tommy56361251 @lekan794 @isthaths Even me sef no get hope. I just dey play am like that. Na my money way I don loose I dey find. Once I get am, japa all the way.
English












