Sabitlenmiş Tweet
Lex✰
148 posts


.@shalliiswago no vex my boss
very random request
food no sure for me today
2k e pos dad😭
English

make one nigga talk say e been de for me lol
superdad@udysznx
when e sup and you don dey scroll contacts tire, you go sabi say na only you dey
English
Lex✰ retweetledi

birthday gift, pvssy
anniversary gift, pvssy
christmas gift, pvssy
congrats on your promotion, pvssy
so what exactly are you taking back? the fuck you gave?
Opeoluwa🫧@iamopsy_
I hardly see females take back their gifts after a breakup....but you see that male gender,they'd even change their Netflix password 🤦♀️
English


once una don fail una go de create rubbish quote 😭
"results dont define me too oo "
C@shalliiswago
results don't define who i am, i’m more than the grade on my portal.
English












