lowkey
71 posts


@manus0024 If you have sennas, you will know that you can’t enter third mainland bridge on a low fuel
English

@AreYouGod32 I no dey pity this kind creature. Dem no de get patience in driving.
English
lowkey retweetledi

@marvo_sneh_ Congrats brother but this shouldn’t be something to call a Big Purchase
English

That boy wey been dey fly bike don finally buy him own car.
That boy wey dem dey put for back seat because of woman don buy him own car.
That boy wey Mr Matthew talk say e no go ever make am for life, don even buy car before Mr Matthew.
Congratulations to me, guys. 🎉



Marvo Sneh@marvo_sneh_
Made a big boy purchase 🎉🎉🎉🎉
English

20m no reach Quater of my annual income.
Cindy☘️@Indemosyd
You will touch ₦20m before your next Birthday
English

































