omor, 2019/2020 boys really fall for scam o😭
Sporty balance adder
Send 10k receive 40k
Opay balance adder
Trust wallet logins to withdraw view only funds
Which one i miss?😂
@RICHIE_DC_@Omah_Sam03 No be fast rising songs we Dey find na the one wey go always Dey relevant him Dey drop , coz up till now I still Dey listen to I’m a mess or soso or even understand like say na yesterday dem drop am but e get some songs wey na just for the moment