Sabitlenmiş Tweet
teewhy
1.8K posts

teewhy
@maybella526
God's time is always the best pray without season 🙏🙏 Man United lover
Katılım Aralık 2025
70 Takip Edilen43 Takipçiler

@CK_10022 @maybella526 @nuisance_001 If he beg u for fund
U go give am?
Person use what he can afford to lose bet
U dey here dey complain
English


@CK_10022 @nuisance_001 Nah you nor go escape poverty
Carry your negativity get out
English

@maybella526 @nuisance_001 E go hard before many of una escape poverty cos wetin be 10 ontop 9/9 omo oo
English

@skypmoney @nuisance_001 Aswear
Stake nor dey Ni make me out 10 naira oo
English


@Tunzecash @nuisance_001 Person don dey loose since
So stake nor dey again
English

@maybella526 @nuisance_001 Chai 10 naira
Well u stake what you can afford to loose
English




@homemadecartel Congratulations to all the beneficiaries
God replenish your pocket @homemadecartel
English

@homemadecartel Congratulations to all the winners
God bless you @homemadecartel
English
teewhy retweetledi

@nuisance_001 And I almost didn't want to play it o
Pray it comes but staked low
English


Let’s share 20K 💶 each for stake power 🤝🙌🏽. Just follow @sheriff57502 and your account for 20K .
English







