mickey
425 posts


@ayoakuti1 Nah God go punish your papa e be like say you don mad before
English

@voiceofabayomi When people lack wisdom to understand things they see it as nonsense, nah only person wey get OT fit understand wetin you dey talk. E don dey confuse people with hin branding, e suppose dey on this haircut for a while before changing, like fola and other artists too
English

You just recorded your official video in this hairstyle, I saw him preview new music yesterday in another hairstyle, now you’ve caused confusion for people who are just discovering you, sometimes it’s just the little details
HYPETRIBE@hypetribeng
🚨BOY MULLER “GOD ABEG” (OFFICIAL VIDEO) OUT NOW 🚨
English

@heisntdio Una just planty wey sense far from, person get 3 cars worth over $1m each for naija wey be say nah 3 weeks e dey use.......so you con expect make e rent car for LA wey e dey stay for the whole year with his family? Ode just plenty, funniest part be say cars cost for naija pass US
English

Una really think Wiz just casually bought a Maybach SL 680 to drive in the US? That car is most likely rented. You guys underestimate how taxes and costs work over there.
Dami’ Adenuga@DAMIADENUGA
Wizkid & Pprime spotted in LA together🔥 🇺🇸 🦅
English

@heisntdio Ode for person wey don dey uk since 2020, wey hin buy rolls Royce and Maybach v class for UK for 2024.....so you wan dey compare US taxes to UK abi?
English

@ayoakuti1 Sometimes you just have to keep your ideas to yourself so you can shut tf up
English

@TheUpperEnt Comparing Travis concert to gunna concert is actually a big disrespect to Travis
English

@Hortvillefarms @Belbeljum You know since when she and paso don dey together? E be like say nah your uncle marry am low-key wey we no know
English

@Belbeljum Jaiye Kuti is happily married ooo, this one Na Nollywood stunt
English

@big_zehrry No go find one FB acct make you use am bomb maybe you sef fit buy am before next year 😂
English

@nnukwuMmonwuu @Alexusdeyforyou Koni dafun awon tiwon bi e, awon obi re mafi oju mejeji won suku e nhi lagbara ojo oni. Oloriburuku
Indonesia

@thedebuthub Nah for this comment section I know say some people just hate seeing Wizkid winning, this one don pass 30bg or Wizkid fc stuff, some just hate that guy with passion 😂 enkr
English

🚨 BIGGEST 1st day streams for projects on Spotify Nigeria Daily Top songs chart:
#1. Morayo — 12.12M
#2. 5ive — 9.29M
#3. Lungu Boy — 5.88M
#4. No Sign Of Weakness — 5.03M
#5. Olamidé — 4.98M
#6. Timeless — 4.91M
#7. REAL, Vol. 1 - EP — 4.51M
#8. INDUSTRY MACHINE — 4.32M
#9. FUJI MOTO — 3.9M
#10. CLARITY OF MIND — 3.38M 🆕
#11. The Last Wun — 3.15M 🇺🇸⬇️
#12. CAPTAIN — 3M ⬇️
#13. I Told Them… — 2.93M ⬇️
#14. HEIS — 2.71M ⬇️
#15. Gen Z — 2.45M ⬇️
#16. catharsis — 2.35M ⬇️
#17. adedamola — 2.31M ⬇️
#18. Work Of Art — 2.27M ⬇️
#19. The Boy Who Played the Harp — 2.26M 🇬🇧⬇️
#20. Children Of Africa (EP) — 2.24M ⬇️




English

@Alexusdeyforyou This picture nah last year, go check piece of my heart video for 2024 or dynamite e be like say you dull
English

I know una go like show unasef
Anyway evidence dey, check date

mickey@melindamchll
@Alexusdeyforyou No be Wizkid be this for 2025 December 🙄😂
English

@iamnasboi One thing about nasiru, no matter what he will never keep quiet......this werey talk too much for a living
English

I’m advising brands today to look back at the most enduring success stories. brands like 5 star matches, St. Louis Sugar, Cowbell, and Indomie. These brands thrived without social media, simply by building trust through consistent quality. And that’s the key lesson. if you focus on authenticity on being truly great at what you do your brand can stand the test of time, just like they did.
English

@cal_mhe_iva When you turn celebrity abi God wan punish your kpekus
English

Dem don dey cry on top my head again…shey i no be celebrity? bcus i no understand
ivana@cal_mhe_iva
una no dey even respect celebrities for here, imagine some people wey no fit face me for real life dey follow me talk anyhow for here
English













