marvelous 🧃
2.1K posts


@starrgirl011 Me sef wan start fooling give me example of what fooling tweet looks like 😂
English

@Khalid0hswh Bro he tough he get as he be since then the girls wey i dey see na animal dem be all this use money proof love some go even dull i don dey single for like a year now cuz i no even see girl wey be like that girl
English

@methodmanyx Ahhhh 😭😂
You be werey 😭😭😭
See rare gem ooooo😂😭,wey you allow make she go😂😭
English

@Heysien_chris If he no bang as you post am you go even rewarm am again
English

@Khalid0hswh We both did but omo if good girl Dey your hand wey no Dey stress you and wey dey press you money join even without you asking bro hold am tight she Dey do all this things 😂 wo na why he hard me let go
English

@methodmanyx Ohhh
I get now, e be like say nah you fuck up 😂
I swear nah hunger girls full town tbh😂
English

@Khalid0hswh Bro na hunger girls full town now, you won’t understand all the ones wey I don meet none was like her she was very different and all
English

@methodmanyx You never move on from your ex Keh 😂 😭
No do move that way
English

@Khalid0hswh Love go far gan I still miss my ex it’s been a year now she no even give a fuck bout me anymore
English

@ola_sammy14 @ImmaChrist0 why do yll think people who watches anime are degenerate?
English















