Olumide 🇦🇷
5.1K posts


i too mend people 😭


S.🇪🇸🏴@manlike5ilva
Yesterday after that France loss I too touch people
English


@agujimanasseh09 u for tell am say na rumor say u just wan stay off the grid na why u fake your death
English

E get one celeb wen I dey use package that year, e don reach time to start d billing na the cl tell me say the celeb wen I dey impersonate don die😭
ᜰ@socetyhatesjay
na everyday i dey watch new movies make i catch new celebs wey never cast. na everybody una don use. morgan wallen go dey regret him life where he dey.
English


Who did this?😂how much did you make ?
AURA 🗿💨@chimdindu25
2024......where you there??? How much did u make from this shiiii
English














