Muller07👿
2.5K posts


@JustinCase52490 @Bhadboi_OML @AbdullahiG92437 Na una dey bring wahala for person nack wetin concern Zino now ?
Filipino

@Bhadboi_OML @AbdullahiG92437 Badboy my love how is zinoleesky
Hope Zino sef Dey laugh over there 😂 😂😂😂😂😂😂😂😂
English

Help us ask him wetin kill mohabd

HYPETRIBE@hypetribeng
🚨Seyi Vibez fires Sh0ts at Zlatan in New Tweets 💭😳
English

@Vibez_news @seyi_vibez U be fool werey eno fit ever mention Zino name ly this
English

@seyi_vibez Zinomidsky go Dey thank god say you free him small 😂 😭
English

Suddenly suddenly
Many friend turn enemies!!!
BASITO@itzbasito
Whats going on between Seyi Vibez and Zlatan? They used to be cool like besties. I wonder what changed.
English

I dey with una on this one cook him well na snitch he be
Muller07👿@muller00727
I dey una on this one cook him well na snitch he be
English

I dey una on this one cook him well na snitch he be
𝔸𝕕𝕖𝕪𝕖𝕞𝕚★@adeyemi_NSNV
Zinodict no kuku like Zlatan before I wan check maybe na Seyi Vibez or Zlatan dem go support this time😂
English

@seyi_vibez All because of the rubbish wey u won drop u come dey fight urself
English

I don block you on Spotify sha!
Fooo!
Na SEYI VIBEZ way been promote your stup!d Brand in 2024 I blame👍
You all should block the fooo! On Spotify!😑👍
You will remain cancelled!

#WorldPresident 🌎@Zlatan_Ibile
E shock dem wetin baba GOD do
English

@seyi_vibez Well the fact that I still respect u with all the beef u and zino have,you never for once mention his name well I fuck with your music but Zino is still my favorite
English










