Sabitlenmiş Tweet
munaçhi
4.5K posts

munaçhi retweetledi

Some fools won’t get theirs Buh later on they’ll come online and start crying bad governance
Peace Ighodaro💛@peace_igho
Omo I don dey beg all of una to go register for una PVC. Today na the last dey. You fit register online or go the INEC office wey near you. Na beg I dey beg una. Register now, get your PVC make we gather use our vote change this country for good. Abeg 🙏🏾 #GONigeria. #CollectYourPower
English

Omo I don dey beg all of una to go register for una PVC.
Today na the last dey. You fit register online or go the INEC office wey near you.
Na beg I dey beg una. Register now, get your PVC make we gather use our vote change this country for good. Abeg 🙏🏾
#GONigeria. #CollectYourPower
English
munaçhi retweetledi

@PostiveAura101 Good morning and do have a great day.
English














